BJ ENTERTAINMENT

BJ ENTERTAINMENT
G PIANO ON KAFAYA

Our Fadda -( Our Lords Prayer in Pidgin English.)

Can you really say our father in pidgin english? try it

Our Fadda
wey dey up in di sky
for heaven,
as I dey for dis life
na im
I go be for heaven
as I dey go waka
everi day,
help me find
wetin I go chop
and forgive
me for all di bad ting
wey I do
as I forgive dem
dat do bad for me
and tink bad for me
push me
to waka away
from di ting
that go cause me wahala
and no let
di devil
make me do bad tings.
Na you be di God
wey get powa pass everi ting
wey you take
look after us
now and for eva.

HAPPY EASTER!!!

No comments: